Pinned
celebrity soft ๐ต๐น ๐ซ๐ท
112.1K posts
Brand owner #softlifegeng
Tired of this country
Joined October 2020
- ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญThis ikorodu Ehn, why Una go dey use trophy drink shot ๐ญ
- This is how Yayi wishes to share his will after his passing,
- Corner bam sent 300k, money wey he suppose give his wife make she use do weekend with the children. ๐คฃ
- One dressed like a pilot, she no go Aviation school oo. She wan use miracle move plane ๐ญIโm not sorry to say this butโฆ If you marry woman wey use this kind mentality raise your pikinโฆ problem dey oh! One girl was on full wedding gown display yesterday!! This is not looking good at all. ๐ญ๐
- Replying to @elonboyyYes, just asked the sender if it was sent to only you or everyone. E no hard
- Bruh I don laugh enter gutter ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
- Person feature you, you dey tell m About your mama for the song. So watin make he do ?
- Thank God dey don suspend your account. This tweet for reach feminist headquarter and another Wahala go sup for TL
- 001, ijaya gbogbo Afro beatโค๏ธ
00:00
00:00Fuck Davido too fresh man - Replying to @asher_kineAnytime you feel say contents don tire you and you wan contest for presidency, you no need campaign at all we go vote for you โฆ. You too much!!!!
- Na that last part funny pass ๐ญ boys are wicked.
00:00Get this video Wey I just see for TikTok ๐ญ I don laugh tire.










