Pinned
F E E Z
87.1K posts
Nipsey Hussle of my Generation • 17.09 • Nightlife
The resurrection
Joined December 2022
- If you’re broke, that’s a different P Women hate it when they know you have money but you’re not a foolish person. 😭😂
- I no Dey really panic again.. If God run am before, E go run am again!! I no kuku lazy, so game on. 🎮
- Na yahoo boys make all of una think say iPhone XR of 250k na small phone! You hold 250k dey Shame? No be Una fault.
- In my own country, once you buy a venza or Belgium c300, then “if your friends can’t level up, leave them and meet another people” is next! I will keep saying this : you don’t outgrow real friends, you were never just a good human.Some friends last 𝐟𝐨𝐫𝐞𝐯𝐞𝐫 🫂 After winning the Ballon d’Or, Ousmane Dembélé spoke about his close friend Moustapha Diatta, saying that “Since we were 4-5 years old, we did and lived everything together. He has always supported me... and until 𝐭𝐡𝐞 𝐞𝐧𝐝, him and I will
- Thank God say record label no dey move like football… Don jazzy go don loan BOY SPYCE go Zeh-Nation.
- Una go carry Toto give person wey dey drive Benz.. But Na person wey dey use leg waka una go use billing text him loyalty. OKAY.Start a problematic discourse :
- Sometimes, E better make you womanise at the early stages of your life.. So you go quick wake up to reality, nothing dey that lifestyle … 🤣🤣
- You know what’s crazy in the Nigerian dating pool lately? If your girlfriend birthday meet you inside sapa, break up fit sup. 😭🤣
- She will receive adequate pasting? Yes. She will get me? NO!if a woman wants you, she will get you bro.
- Come be like say na only me care about my papa!! I Dey carry my man along with full force!Me and you will do this for our mom
- Una go jam babe wey yahoo boy upgrade, dey call her rich babe! “That girl is not on your level bro go for your level” What does she do for a living? 😂😂😂
- “The money you gave me is not enough” Wo, go and cheat!!
- Egbon mi, the link to 10,000 laptop for Nigerian Youths requires our NIN and BVN oh. 😑🚶🏾♂️As promised, the application link for the 10,000 Laptops for 10,000 Nigerian Youths is now live. Application Link below: forms.gle/3Y6pZWC9bDyayd… Team contacts: @boye4christ2006 , @Horiyourme , @mobola_ade Please read the instructions carefully before submitting your form.











