Funny but not funny, you just behave like portable wey get grace to become somebody in life. If no be banky W, e sure for me today say na you and them Maleek go dey do banger boys. Very low level classless modafuker, na why tacha talk say she go marry you coz una fit each other
Davido gt ppl, still dey carry all dis squad waka u think say he no get sense? If any of 9ja artist face half of wetin dis man face nobody go remain for d industry again bt them no born any of una well, OBO pass una papa if you come get mind pull up you go know say men dey. ๐ค๐ ๐ฟโโ๏ธ
He call me โcorner bamโ make he tell me the meaning he dey beg, I no tell una say one of una go use him leg waka come where I dey? I don catch one scapegoat from fc ๐ฆ camp, explanation don start. Make all of una continue, una no fit hide forever. Anonymous wey dey breath air ๐คฃ
Happy birthday to you my first fruit, many happy returns and may all your dreams come true. Iโm wishing you more wisdom, knowledge and understanding. You are a promising child, keep elevating my baby girl. We love you so much babie Zahra ๐ ๐ โค๏ธ ๐
Wizkid see men for club, he jada p ๐คฃ he see say real life different from Twitter, make internet dey deceive una. Na una oga don know the diff between internet and real life now. He for wait make them match him lizard ๐ฆ head