Pinned
Babe dey go school; papa go drop bar, mama go drop, brother go drop, uncle go drop, she go still get bf, some go get sugar daddy too. Plus food stuff and subsequent allowance as she reach school.
Boy dey go school: school fees, 5k, mama go pack plenty foodstuffs, uncle...
Dem go send daughter go Canada for studies, send son come FUTO to "understand life".
The one wey dey Canada go turn feminist dey talk sey "women are marginalized"




