With him brokeness, him last born don already worth the money wey no product of una unfortunate lineage never touch and no go everly touch till una kpai.🫵🏾
If others wan help person, them nice and them get good heart but if DAVIDO wan help, na “clout” wey him dey get on a daily na him he wan “chase”
Oloriburuku omo ale ni e.