one babe bill my guy for maintenance, e no answer she say āseems like a lot of money for u , i didnāt knowā , we tear like 82 laughing emoji šššš
guy police too useless mhen šš, one day when i dey write statement for station e muzz dem. i start dey hear āe sabi write well well oā , āhim handwriting fine oā , āthe igbo never scatter him headā