“See only the men wey dey with me from dust
Na dem go dey when we don burst
You go get nightmare if you sleeping on us
I swear you won’t even get to sleep”😴
lnk.to/RugerMuhammadA…
Out now link
I am something. For years now, I have forced my songs down people’s throat whether e sweet abi e no sweet either by too much ads or by paying every influencer to make noise about a song they don’t even like. Or by speeding my song on TIKTOK. WHAT AM I ?
@wizkidayo if you ever decide to not do music again, and Zion no wan do music Sef, pls write my name RUGER as the person to inherit your fanbase in your music will 🙏🏾❤️