Pinnedreal_olamide1@real_olamide1Jun 28, 2025Replying to @AsakyGRNHe con dey sweet me as we dey scatter their brain 🤣🤣1451451761766.4K6.4K3M3M
real_olamide1@real_olamide1Jun 18, 2025Replying to @instablog9jaOmo na wrong generation I follow come I for don come around 10bc dey follow people ride horse go battlefield 🤦♂️1651651141141.9K1.9K85K85K
real_olamide1@real_olamide1Jun 16, 2025Replying to @OlamideTracklist wey go havard He sabi arrangement 🔥🔥❤️33331071071.9K1.9K64K64K
real_olamide1@real_olamide1Jun 28, 2025Replying to @PontiacMadeDDGWatin the guy dey try talk be say the thing dey sweet am as he dey confuse una 👀🤣2727881.2K1.2K40K40K
real_olamide1@real_olamide1Jun 17, 2025Replying to @Kingkuti_If Agenda wear Agbada I can still tell😂551616727727204K204K
real_olamide1@real_olamide1Apr 7, 2025Replying to @freshonly_Another MKO student don deliver hin unit We are proud of u. 🔥🔥 Una don turn relationship to poverty alleviation scheme😂 Eyi bobo eji 😆1313262661461439K39K
real_olamide1@real_olamide1Jun 14, 2025Replying to @instablog9jaYahoo boys seff dey talk say them no fit suck watin thief don suck 😒it’s well19193334334343K43K
real_olamide1@real_olamide1Jun 16, 2025Replying to @Naija_PRGimme ten billion People no dey live long nowadays I no won hear we can’t continue with the 1k payment every seconds 😂😂28284432032015K15K
real_olamide1@real_olamide1Apr 11, 2025Replying to @Naija_PRAs long as it feels gay na gay12125527227235K35K
real_olamide1@real_olamide1Aug 29, 2025Replying to @AsakyGRNEven babyhood seff are proud of u 🤣771123423438K38K
real_olamide1@real_olamide1Jun 20, 2025Replying to @AlbumTalksHQ and @OlamideOrganic Them no dey comot am later 🔥🔥992221621612K12K
real_olamide1@real_olamide1Jun 20, 2025Replying to @yabaleftonlineThe wahala wey she go don go through before them reach this age lason. omo bless her111130230213K13K
real_olamide1@real_olamide1Jun 16, 2025Replying to @AsakyGRNThe way those friends hype am naso them go laugh am if to say he go other way round 🤣🤣1111112032038.8K8.8K
real_olamide1@real_olamide1May 28, 2025Replying to @Gidi_TrafficThis one think say na her family gene every man carry 😂228820120121K21K