Just say congrats ☝️🏧
God wey do am for me go do your own if you put in the works
GehGeh
21.5K posts
financial Guru || Serial Entrepreneur Africa’s most Experienced financial coach
Delta state
Joined December 2021
- Turn up for today’s Lecture by 4pm Nigeria time..☝️🏧 Topic:5 Ways to know T0T0 wey don make Gbim Lecturer: prof. GheGeh
- Omo una shock me today ooh, na today I know say poor man pikin fit make am for Nigeria and I be evidence.. Jesus ❤️☝️ I appreciate the love.. 💯
- Congratulations to me.. my school recorded over 170k students today and the love was massive.. I made over 30k dollars. A big thank you to everyone who came to support 🙏💯
00:00 - The fact say I dey talk about women no mean say i no like women ooh Nigerians.. if your girlfriend give me doggy i go collect 💯🦾
- Na only Nigerian men for the world dey use money impress Nigeria girls T0T0 before them see am knack.. I’m here to put a stop to it.. Na why GehGeh university of wisdom and understanding dey available for all men 💯☝️🏧
- Nigerians you people should come ooh.. if Zlantan can honor me who are you? You are a nobody ❤️☝️God bless professor Geh Geh
- Nigerians please pray for me.. Nigerian girls want to bring me down 😭💔
00:00 - If you want to grow as a man... Stop having s€x with your hands. 💯🦾
- Things you need to focus on as a young man.. ☝️🏧 Work hard. Dress good. Eat well. Talk less. Stay humble. Avoid drama. Chase goals.
- This is so Heart breaking for me.. Nigerians please help me beg the president… please 💔😭







