Iโm so shy walking in public, God I need a black GLE ๐๐๐ฟ
Rollin ๐โ๐ฟ
120.4K posts
- People wey buy 300k land for bush go think say them wise pass everybody
- Nobody dey suffer reach dating boys these period
- Bro to bro: If you dey hot now, just buy like 3 power banks down, you go understand later
- Bike man wey carry me come my department this morning, say nah here himself graduate.
- Girlfriend phone go spoil, nah boyfriend go dey panic ๐ญ๐ญ
- U don broke reach that stage, wey you con dey cry??
- Bro to bro: E go dey do you like say make you sell wetin you get, but no sell ham ooo that one nah stage 22
- Woman no hard to get, just show dem lifestyle, dem go pull๐ญ๐ญ
- If you no guide, even your paddy go wan dey use style send you fuel
- You go think I dey after your body, until I move your facebook.
- You don bomb translator reach were you begin dey type without translating??
- Omo, wetin una dey tell cl, wey dey give una car money???
- If you cheat on me Iโm collecting everything I bought for you, find your matured guy go front.

