user avatar
kcfreeley
@kcfreeley
Music Producer / Song Writer / DJ 🌴🎧 📩:[email protected]
studio
Joined April 2015
  • Pinned
    user avatar
  • user avatar
    I really pray this is the year man
  • user avatar
    *comes back to Nigeria looking slimmer* Nigerian Mothers:
    You just gat to love Nigerians 🇳🇬 🤣
    00:00
  • user avatar
    Omo as TL hot now, no go misyarn o. Stray bullet dey plenty 🙏🏽
  • user avatar
    We go still protest tmrw ‼️🤝 Bubu just added fuel to our fire
  • user avatar
    Okocha after seeing Iwobi pull off that skill 😩😂 #EndSARS
    00:00
  • user avatar
    I take God beg @iam_YCee to drop this song 🤲🏽🤲🏽🤲🏽
    00:00
  • user avatar
    If this guy bark say he dey hungry I go open Uber eats give am phone
  • user avatar
    by the time lagos shut down airports Una go know 😭😭
  • user avatar
    No one: Naeto C in 2008:
  • user avatar
    😭😭 dem go colonise us again
  • user avatar
    “All the hearts I broke in Lekki” ❤️‍🩹
  • user avatar
  • user avatar
    Replying to @T0LUJ0SH
    Make them know say e Dey body 🤣