They stole mosque solar panel yesterday.
The imam announced that the Eru Olohun should kindly come and take the solar bulb as well.
This morning we didn't see the bulb again. πππ
My team chop 8-0 against Green Berets(Nigeria Armyβs team)
Dem still tell us say we try ππππ
Two days I no fit comot from house,all my body dey pain me ππππ