PinnedHEIS🥶@heis_beebahJun 7You have got one penalty to save your life Which player in the history of football would you ask to take it? 🤔3636444496962.6K2.6K
HEIS🥶@heis_beebahJul 11, 2025Because I no sabi book...I tell you answer for exam hall You dey ask me who tell me😭😂1961969119116.7K6.7K175K175K
HEIS🥶@heis_beebahJul 12, 2025Problem wey doggy go solve, this girl wan use kiss kill me😭😂1261265315314.1K4.1K88K88K
HEIS🥶@heis_beebahOct 2, 2025My mama ask me wetin be all this F wey dey my result.. I say na First class.😂1701703573573.2K3.2K196K196K
HEIS🥶@heis_beebahOct 1, 2025Omor person need this ride o Cuz Person go enter bike breeze go commot 80% of the perfume 😂1131133983982.5K2.5K49K49K
HEIS🥶@heis_beebahSep 21, 2025Imagine with 7 followers this guy never follow back for 2 days now 😂2902901451452K2K55K55K
HEIS🥶@heis_beebahOct 26, 2025Your body na Eggroll 😍Brown sugar😋🧡🦋@mozeee_officialOct 25, 2025Thick af!1191191441441.6K1.6K69K69K
HEIS🥶@heis_beebahOct 18, 2025The way my account Dey grow even me myself i shock 😂1381381441441.5K1.5K62K62K
HEIS🥶@heis_beebahSep 24, 2025This time last year I Dey do Hamster Kombat Omo, I don suffer gan oo 😂90902452451.5K1.5K26K26K