Gadaffi
30.1K posts
- tpain make me discover scottish. nothing dey pain me pass this.E crazy say I no fit afford cloth again
- na so i take lose my wife. i miss you babyomo, must we call every night? 😭
- me ke?? na gadgets i dey sell ooo
- Una feel sey wizkid Dey see Yahweh tags beat to am?
- When you start accepting dates from other gents and posting pictures after so he can see
- day after this tweet, i enter 200k debt. lmaooo 😂last tweet till i get a big W
- life don real. everybody don dey find 9-5.









