Pinned
ThaTguy
45.7K posts
Joined September 2024
- Replying to @Alexandaaahh and @wizkidayoOloriburuku person wey fit feed your whole generation for life You get mind oo
- Replying to @barbiecuefish and @wizkidayo@wizkidayo Popsy werey Abeg my woman wan see you tonight I suppose don touch down too But traffic dey Our airplane never move for like 2haaars now
- Replying to @jah_boy01Please help me quote and retweet my pinned tweet please
- Replying to @__Batoofficial and @IDGAFYEMIOmor foolishness wey dey run for 30bingo too dey run for una family?
- Replying to @Hybrid_OlaFabrizio dey learn for where you dey Gbemidebe ๐



