Yahoo don end if you like still dey buy fb I pity you 💔😂😂😂
ً
46K posts
creative mind set • ads & pr 📧
- quote this post with anything from your gallery 🙏
- for unwanted pregnancy you still born deaf and dumb 💔😭😭😭
- "relax, you're just in your 20s'" no try am ooo, na Nigeria you dey!!!
- tbh, na this guy know watin em see wey make am talk like thatfear women. if you no fear women, fear who no fear women
- If na by sleepiness night, vigilante for don by Bugatti 💔😂
- observe with me 👀🤔iPhone 16 is the most beautiful phone ❤️
- You go understand plenty things later.
- heartbreak keh? dem don catch you dey soapy before? 😂
- your babe na another person talking stage 😂
- If you fw codex, good morning









