Dsn0147
6,263 posts
Born August 9
Joined March 2013
- Replying to @King_AlexaderUna no dy hide this fraud matters again, nawa o
- Replying to @theMadridZone and @SkySportsServe yourselves, and i hope Florentino Perez gets the biggest portion 🤣🤣🤣
- Replying to @anna_chichii and @_belikebaddyAnna pity this boy, u wey ur eyes don tear reach mouth, na u go kill baddy for us
- Replying to @AEAdeola and @TommyleewizEnablers of olodo and daft people association
- Replying to @dammiedammie35If you get elder brother wey mumu pass this guy, make una carry am do sacrifice
- Replying to @symplyDAPODapo, omo you dull o, you can’t even decode the message cp was sending
- Replying to @JohnnyescobaNa Linda ikeji olamide dy talk about then, una life no fit better if una papa no talk about davido , una life worthless o, na X dy giv some of una relevance walahi
- Replying to @renoomokriBut why be say na the supporters of Tinubu dey criticize Ibrahim Traore , just because tinuku no dey work, dem don run wan go spoil traore administration, God go punish all of una
- Replying to @General_SomtoGod punish the person for the video, God punish the poster, God punish the people talking trash against vdm, e no go better for una papa
- Replying to @MasterMaliqKeep it up bro, Masha Allah , you will succeed In Sha Allah
- Replying to @EeevaJames and @afrisagacityU and your family go ask God for water to drink, he go give them soakaway water , Ameen


