This was the day I proposed to my wife in Owerri January 2023, after 7 years of being together. The second day I buy ring put for her hand, enter CR chop Basmati rice and enter house, same year did our court wedding, worked hard together tried to relocate to Canada so we can get better before we do white wedding, got scammed, got depressed, relocated to Lagos with her, worked harder together again and did the big party in June 2024.
Till today the rest na story.
Na Una dey find wetin no lost to please people wey no send you for SM.
I no blame the ladies sha, na Una dey propose to who Una meet 6 month ago dey use lie stay relationship, form to her friends, and now you eyes don see wetin you dey find 😆
