exe✰
32.7K posts
- omo na to go where them no sabi me, make i start okada work
- i dey wait for iphone 18, I no wan buy under age iphone
- don go fry Borussia DortmundFirst time trying to fry plantains by myself 💔 I for just order per usual 😭😭
- E get how life go touch you You go first barb low cut
- "nobody owes you shit” una, some niggas don help my life and i no fit forget them.
- is wizkid your lecturer?my class got cancelled. 🕺🏾
00:00 - Bro, i need encouragement fr I’m falling apart mentally💔
- man fit dey inside wahala make he still promise you say he go help you solve your problem












