Pinned
Oluwafunke 🌸
191.7K posts
A fashion designer in Lagos,a woman who loves God…
Bikini bottom
Joined August 2020
- Bro I just watched this video see as mj hold the guy tight ,agbabiaka go dun use timberland throw you commot😭😭😭Replying to @kirawontmissMichael Jackson did a concert in Seoul in 1996 and a fan climbed the crane up to him. MJ held him tightly to prevent him from falling, all while performing Earth Song
- Hi,my name is funke aka bigfunks and I make dresses ,and I can also make your babies . Hi again in Jesus name 🙏🏼Stay Cheesed Up!!
- Make I no wear gown come class because you dey fast? Lmaoo this bro too funny 😂
- Hi Kayode,can you hit my pinned tweet please? 😍😍😍😍😍Out for Giveon tonight
- Oga you dun too Dey appear for my tl,kini werey gan?🙄
- If we finish this nysc babe issue ,we go face those fat women and men wey Dey always squeeze person inside bus and keke ,this country must good by force😡
- I love me a “eater”🥹,je gbogbo igbin mi nijekuje ,don’t pity me please 🥹
- This app ,nothing fit surprise me again,no be this same X that particular group Dey advice Georgina say make she leave Ronaldo? 😂😂😂
- Likethistweetifyoudonthaveadimeinyouraccount.
- As long as the socket dey beside bed,we’re good🙏Can you start your marriage journey in this kind of place…??
- Oya nau lol I no won hear anything when tables turn ohThis Striking Resemblance is too much We need to start asking questions
- Okayyyy okayyyyyy okayyyyy🥹Replying to @big_funkssss and @BigFunksHello Funke, I’m pretty sure we are going to make cute babies. Let’s meet to discuss our future ☺️























