Breaking News... Armed police fire live bullets at thousands of #EndSARS protesters for Lekki toll gate in Lagos.
BBC News Pidgin
22.3K posts
Dis na BBC News Pidgin Service official handle. News, features and tori from West Africa and di World full here.
- Court sentence Uduak Akpan to death by hanging for murder of Iniubong Umoren.
- "E grab me by di collar, rip my necklace, and e knock me to di floor," di Guardian quotes Prince Harry as writing. bbc.in/3vGWFeq
- Protesters for Ghana shun police, hit di streets for second straight day.
- 'I go fight like no one don ever fight before' - Trump
- Rema, Laycon, Rahama Sadau dey among di top five pipo wey shine well well for 2020
- Police dey find suspect wey shoot and kill oga of ogbonge US insurance company for New York
- Bayelsa goment clear di 'confusion' over BBN Nengi Hampson and Barrister Blessing Eradiri face of Girl Child appointments. bbc.in/35wSLIE
- Erica Nlewedim @EricaNlewedim 27th birthday tins... Elites abeg gada here tell us wetin dey play? bbc.in/38DHqIl
- 25% of young pipo no get one single friend - New research bbc.in/359XePv
- 'Tattoo and dreadlock dey strange to our culture' - @PoliceNG bbc.in/2UeWIhh #EndSARS #EndSARSBrutality
- 'My memory dey fine' - America President Joe Biden vex tell special counsel wey probe am
- You don poo finish come see say e dey float? Abi di poop go under di water inside di toilet but e no gree flush? Research reveal wetin dis one mean about your health

