1. Between two ex-baddies.
Two days ago, students dey vex say dem never see room. Everybody just dey flare up for any small thing.
ABUAD ANONYMOUS
1,426 posts
We are Anonymous, We speak only the truth, We are here to serve you reports on all matters in abuad, We are not neutral. We pick sides when there’s need to.
A Secret Room
Joined March 2023
- Replying to @anonymousupdat7. As she see say that one no work, na so she unleash her Abidoshaker scatter everywhere. Rema will be so proud.
- Replying to @anonymousupdat5. Ex-baddie 1 no quick see the tweet because Ex-baddie 2 don block her since, so she just dey groove to Asake new album for house. Meanwhile, she no even sabi say dem dey roast her for world wide web.
- Replying to @anonymousupdat4. Funny enough, nobody even sabi who she dey throw shade at until "Twitter for inquiry" come ask, "Who?" Ex-baddie 2 , wey don chop lion liver con tag the person with full chest. Na there we know say this one go mad pass Russia war.
- Replying to @anonymousupdat17. As we open ham, we first ask if na her GPA be that or the odds wey dem give West Ham against Villa for Saturday match. When we see the grades, we ask if na her grade or dem mistakenly put her gender as grade, because F full everywhere. Why baddie no go sabi book ?😭
- Replying to @anonymousupdat2. Ex-baddie 1, Shalewa no even know say small thing fit make ABUAD students and Nigerians para. Na so she just carry tweet wetin dey below” Azikwe and Awolowo didn’t fight for independence to be seeing something like this.
- Replying to @anonymousupdat3. E be like Ex-baddie 2, Abieyuwa don get Ex-baddie 1 for mind since 1840. Na so she quickly drop tweet to shade ham. Person no fit even talk him mind for his app again.
- ABUAD Parent : Thank God Emeka is finally done with school. Now Chibuzor is the only one left. His school fees shouldn’t be a problem since he’s the only one remaining. Bursary Department :
- Replying to @anonymousupdat6. Na so some of Ex-baddie 1 friends sharply show her the tweet. As she see am, she first drop warning tweet for Ex-baddie 2, hoping say she go delete the tweet. Na here Ex-baddie 2 suppose don get sense 😭
- Replying to @anonymousupdat8. Na so everybody from far and near begin join the dragging. Some dey support, some dey oppose, and some just dey watch the drama.
- Replying to @anonymousupdat14. Na so ladies start to dey throw shade at Ex-baddie 2. E be like say Ex-baddie 2 don really mess up.
- Replying to @anonymousupdat15. While Ex-baddie 2 dey fold, Ex-baddie 1 just dey unfold. She even tag Ex-baddie 2 talk say dem go jam for school. Monastery go full next semester—at least ABUAD girls no go complain about lack of hostel space again😭.
- Replying to @anonymousupdat9. The one wey really burst our head wey make us give Ex-baddie 2 that nickname be say, one person just show from nowhere talk say na fake Van Cleef Ex-baddie 2 dey wear. Why baddie go dey wear fake Van Cleef😔😭
- Replying to @anonymousupdat18. End of story😔. They wan seize handler phone.















