I enter micra i sit for front (na 2 people go sit for that small place o)
The fare is 100 so i told the driver that i will pay 200 make them no squeeze me. Only for me to come down at my bus stop.
This ibadan woman at the back said eyin omo yahoo. Nitori 200.
After dog don fuck them finish, they go con open wine store con put big chair. Ewa ma oppress awon omooo to n hustle , e go con be like say dem no dey try. Eni shorire