Replying to @Naija_PRNa escape pod... If u dey see accident dey com, u fit enter am, e go fly u comot from d car... Na why e look like jet... 🙄 🙄 🙄
Werey, dem dey use am tie bed ontop car, na where rope suppose hold d bed... Na we no Sabi use am for dis country! 🤧