If garnacho humble himself Messi fit still baff am before Copa ends
່
81.9K posts
- Hopefully he's not gay.A new animated ‘AVATAR’ series featuring a brand-new Avatar is currently set to release in 2025 by Avatar Studios.
- 2014 My mama dey Kaduna I cook pepper soup for my dad as soon as e chop last spoon e go sit down for chemist shop dey wait for Wetin go happen 😭😭😭😭😭😭I remember one nonsense wey I cook give my papa one time he say I wan use tetanus kill am😭😭😭
- Yeah it's me una Come make we go band for band Think say Na only you be special child? Off the roadYeah, that's me😊
- I used to have a friend then, the first girl he fucked in uni (matric night) he got her pregnant. After yr 1 he dropped out. He start dey chest responsibility from 17.
- 10pm. Whalai I been silly asf 😭just checked omo i don too f00l for woman dm oo 😭😭😭😭😭
- Saka go create like 10 chances 11 go be corner
- Replying to @notshalom_This shit funny when you remember that red hood is next in line 😭








