Pinned
WICKED PRESH😎
13.5K posts
30BG for a living ♥️
Joined October 2024
- Na dis man born David spiritually nothing person fit tell me 😂😂
00:00 - Na only Davido fit put me for this mood😂😂😂❤️❤️
00:00UYO 🇳🇬!!! What a powerful show !!!! #5iveAliveTour - I don frame am😎😂 Who Dey cry?All those odogwu bar setting 😂
- Una call us Osakpolor fans, we took it Una call us Frogido fans, we took it But if we call Una fatherless children Una go Dey cry 😂😂
- Davido tell wizkid say them no sabi him gbedu again😂😂😂 Werey go sing say dance gbedu 😂😂














