Vinicius and Bellingham go leave ball dey ginger crowd like say them Dey 02 arena 😂
𝓥𝓘𝓚
57.1K posts
- Avoid Liverpool,bayern and juve today you saw it early 😂
- Gate keeping fpl players is the craziest thing I’ve seen today 😂😂I too cook. I dey gate keep no vex
- 🚨 JUST IN: FIFA have accepted the super eagles request to close the roof of the Godswill Akpabio stadium in Uyo against tomorrow’s match. Confirmed.
- One man don use different clubs beat greatest manager of all time 😂
- Happiness one finish the manWoman Gives Birth To Triplets On New Year’s Day In Enugu.
- Everything hard for una,use am do album cover nathe hardest picture on the internet rn.
- No comot food from my mouth abeg do your underdog another day ejor 😭🙏We've been the underdog before. We can do it again.
- We don enter 200 level already 😭siblings 202
- Relocate go stay for the house na no dey disturb usThis 10 year boy made this plastic house from used plastic bottles Africa is blessed 🥲
- You wey resemble pooja
















