Pinned
Thebigsol
2,477 posts
OKPA PRESIDO
- MY MUM JUST GAVE ME CLOTHES TO IRON THEY DONT HAVE CRYSTALS AND MULTIPLE LAYERS NA NORMAL SKIRT AND BLOUSE THANK YOU JESUS
GIF - Old taker don de vex keh?? You would love ittt
GIFE de paìn me as una de let that Big sol get engagement for here - My mama de expect computer science certificate this year. Me wey be fishery course rep.
- The other items once you misplace one itemOrigin of classism in Nigeria
- No call me boy again , make I no nod you for chestLife is so unfair to women, this boy just came to twitter today and he already had 3k followers 💔🤦♀️
- Aggressive obough??, GBEWAAA JOOR
GIFReplying to @ThebigsollFool In your miserable life, you can never touch her even with a 50ft pole - “Omo who are you, where you Dey get All these videos”
GIFomo who are you?? where you dey get all these videos ? - LECTURER ANNOUNCE TEST YESTERDAY, SEE AS CLASS FULL TODAY NA TODAY I FIND OUT SAY MY LONG LOST COUSIN NA MY COURSEMATE
- “I just de chill with my babe, life good”I just dey chill with my babe, life good
- The way I de avoid girls for my school, dem wan use gay accusations wound me. E beta make dem call me gay before dem whip me r4pe accusation abeg. My eye don open
- lmao you think I'm scared of you??? bro doesn't know who I am.























