PinnedSucceder@Succedervictor13hEverybody is talking about rio Forgetting how good this guy is Should we loan him or keep him ?616110101401404.2K4.2K
Succeder@SuccedervictorNov 10, 2025Pampers dey increase, school fees dey increase and you dey release? Okayyyyy!😂85851451453493494.3K4.3K
Succeder@SuccedervictorJul 16, 2025Happy birthday to me Just say a prayer for me, I need it 🙏1311311021022502506K6K
Succeder@SuccedervictorJun 18, 2025*Person wey my mama dey use do example for me don use him mama do r!tual* *My parent dey beg me since morning 😂💔*46461291292062064.7K4.7K
Succeder@SuccedervictorAug 18, 2025Can a boy and girl just be friends without catching feelings?525290901931935K5K
Succeder@SuccedervictorAug 13, 2025If she finish 1GB bundle in a day imagine what she will do to your salary bro😂🤌393974741571573.2K3.2K
Succeder@SuccedervictorAug 16, 2025Small knack you don rush ask what are we we are s!nners, my dear”😂💔313174741471472.3K2.3K
Succeder@SuccedervictorNov 7, 2025If your babe says am with my friend it means she's with a girl If she says am with a friend means she's with a guy Comrade dem no go teach u this one for school 😂🤌474783831351352.1K2.1K
Succeder@SuccedervictorAug 20, 2025A poor man with GOD is richer than a billionaire with no GOD Are we together?😂313165651311313.2K3.2K
Succeder@SuccedervictorNov 10, 2025I get sense o but sometimes I no dey like to dey use am make e no quick finish😪💔😂😂575783831221221.5K1.5K
Succeder@SuccedervictorJul 28, 2025Once them start with all due respect Just know say na insult they follow am back 😂😂😂😂😂41417575104104975975
Succeder@SuccedervictorNov 11, 2025Abeg I dey find girl way don already get boyfriend Make I star from there dey learn how to fight for love 😂🤧💔😂😂😂515181811121121.2K1.2K