Pinned
Big Jord.
79K posts
- likethisifyouaredueforahugewin.
- 👤: Awfa na - I dey my bro 👤: Aw ur side too? - everywhere good my bro. - Two people wey dey go through a lot lowkey.
- If u dey in this category, by the special Grace of God, u go touch am before the end of April 2025.some people hand never touch million this year 💔😔!
- Maturing is realizing that ………..?
- Insufficient funds - Bro Sufficient funds - Boss LIFE.
- dem go still clap for you too, this year never end, no fold.
- what’s the biggest lesson you learned this year?
- nothing sweet pass make u get proper funds bruh, confidence go wan kee u, u go just dey do anyhow.
- likethisifyouarealsoconfusedaboutyourliferightnow.
- likethisifyoubelieve.You’re going to win so much this szn











