Omor I be wan go watch Dortmund game around last year cos them Chelsea fans dey taunt me . Na god say make I calm down na sa my ticket money go waste cos I dey later hear say no be how them advertise how the match go be e go later be .
I read that somewhere but I won’t lie it’s just the beauty of Benz that will make me go for it . I’ll intentionally neglect any other thing and focus on how beautiful it looks . Make Avalon owners Dey pass me for road I no mind 😂
Omor you no understand wetin happen ni 😹 that 97billion dey post same game wey 39 post and people dey follow am dey edit and win and he dey repost wins when no be him dey book the games . That one dey pain 39😹