user avatar
OLAFRESH FROM OHIO 👿
@NaFreshDeyTrend
Award: Bathroom Dancer 🧖🏽 Omo iya French teacher🦯 FromOhio😡 SFG💯,pr?dm!
Joined April 2020
Posts
  • Pinned
    user avatar
  • user avatar
    I promise my babe c300 she open my Opay c 300 omo💔
  • user avatar
    Oya b!ll ur Pãpa 10k and drop screenshot make we see the rubbish wey born you
  • user avatar
    Amapiano song lyrics be like... 🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🔨🎹🎹🔨🔨🔨🔨🎹🎹....🔇🔕silence... "Just as u r about to leave" 🗣 : 🥁🥁🔨🔨🔨🔨🔨🔨Asuu 🔨🔨🔨🔨 suu🎺🔨🔨🔨🔨🛵🚜🚜🚜🚜🚜🚜🚜⚒⚒⚒⚒⚒⚒⚒🔫🔫🔫🔫🔫🔫🔫⚔⚔⚔⚔sh...shs yeboo!! 🎹💣🎷🎷🎷🔊🔨🔨
  • user avatar
  • user avatar
    Pastor: say father!!!!!!!!!!!!!!!!!! Me :
  • user avatar
    Suya man IPhone xr?😂😂 Even if na free,I no chop again abeg 😂😂
  • user avatar
    Snap your papa room make we see i dey wait !
  • user avatar
    Asake😳 nominated for #GRAMMYs 😳 Wow,so happy for him rn
  • user avatar
  • user avatar
  • user avatar
    Valentine floral arrangements for you! Slide 1 - 50 pink roses N450,000 Slide 2 - 30 pink roses N270,000 Slide 3 - large mixed bouquet N550,000 Slide 4 - mixed spray roses N280,000 All available to order!
  • user avatar
    I don d!e😂 some of una just dey ment for this app
  • user avatar
    WHY ODUMODUBLVCK ARTWORK DEY ALWAYS BE LIKE SAY NA PRIMARY SCHOOL PIKIN DESIGN HAM? NA RUBBISH BE THIS O BRO