Pinned
M.K.O ♠️
145.5K posts
Joined August 2013
- Mohbad was using his wife moms account to receive revenues Omoooooo
- Mama go block your nose load akamu for your mouth, na you go decide weda to live or kpai 💔🤣Dem wan finish poor man pikin with akamuuu back then You go swallow akamuuu sotey e go dey comot for ur nose 😭🤣
- Fraud go deceive some people enter 40 plus Shiii shiii Yunno go achieve To kon learn handwork go kon hard Dat phase ehn You go dey fight depression back to back
- Some girls be virgin for Toto dem no be virgin for anus ooo 🌚
- Pikin go dey school, parent go dey bill ham My brother LAPO pass LAPO oooo 💔
- Person go buy 2014 car, nylon go dey d seat😭 Naija doings crazyyyy gan 🤣🤣🤣
- “Man no fit help you without asking for sex” No be one woman chase her fellow woman comot for house because she no gree suck her TOTO 🤣😂
- E get some kind babe you go settle down with, her friends go just dey pity you 😭 “Nah dis brother marry dis girl las las” 🤣 “And dis brother gentle ooo” 😭🤣
- If e reach ur turn comot the nylon 😭🤣😂Person go buy 2014 car, nylon go dey d seat😭 Naija doings crazyyyy gan 🤣🤣🤣
- Nah mouth unaa get jaareee 😒Invite him Fvcck him Give him transport fare Block him 🤝
- Made dat mistake few years ago Omooo nah car oooo 🧏🏼♂️As a Bachelor Car or Land which one is more important???
- Bro Some people parents still dey pay house rent ooo 💔
- Drop Almajiri Lamba for comment section let’s laugh 😂🤣 Mine : “I’m not always happy on my birthday”😭😆








