Me wey don go US embassy before ,as dem serve me rejection letter I no sabi when I enter bus going to Ajah instead of Abule egba ๐ญ๐ญ๐ญ
I use two hours cry for inside room after I used all my business money to process japa and pay school fees .
That babe that posted that
Danny na person wey your personal information no suppose dey him hand ..if the friendship ever goes South,gbogbo ashiri e ma wa online .
No be every guy be guy man sha
Itโs better you donโt give your babe money than to offer her 1.5k .
For someone that came all the way from ilorin to Lagos to see you .
Make we dey talk the truth atimes !!!
So if your wife is heavily pregnant you will still advise she enters market to buy foodstuff and carry it inside hot sun ๐คฃ๐คฃ๐คฃ..Marriage no be war o .
If she faint for inside market na you go still do that work wey you refuse to do
That woman really chop Asher kineโs money ,over 700k worth of goods ๐ญ๐ญ๐ญ..She no even pity the guyโs pocket .
We should not lie that woman is fvcking greedy .Kilode!!!!!
Even if Veekee James no too get sense ,wetin do Femi naa๐ญ๐ญ๐ญ.
How una go dey reveal certain information to the public .
Wetin concern us if your husband no dey flush his poo well .
Very disgusting info ,na wetin dem go use enter am when he does something stup!d