Women and filter 😂
You still use am comot perosn tribal marks😂😂
kharzo_Dee🦁♌️
97.2K posts
Destined for Greatness⬆️ |Architecture| ManUnited | RodWave
Lagos, Nigeria
Joined May 2020
- Gen Z go think say Skales Dey sound like wizzy , but actually na wizzy Dey sing like Skales
- Time don reach wey mumsy go say bye bye to this her Facebook
GIF - Una no go do Pr keh 😂😂 Shiloh inna bit 😂😂30+ women will save you. Marry them!!
- Na when I doggy Nottingham Forest and score like 3–4 goals again before una go know say una don enter trouble for EPL
- E no go better for anybody wey question Amorim for putting certain players on the bench again Including me
- I go use you do scapegoat ,I’m not even jokingWeed didn’t just slow my mind. It dimmed my face. The first picture was me a years days before quitting. I thought I was “chilling,” but I was just tired, in my body, my skin, my eyes, my brain, my oesophagus. Now look how fresh I am after quitting weed, thank you Lord Jesus🙏🏾.
- Make one of una date this babe nau 😭
- “Abeg carry that snap well, my Dynamic Island must show”It was nice meeting you for the first time🤝😂
- If her father had given that to her mum she won't be online hustling for elon',s money
- This 2005 girl dey tell me make I shut up because of breast
- Nice shoe collection
- Replying to @Chef_ranky😂😂😂make we find one ballon d or give you at this point
- Make sure you buy your deodorants in twos or threes when you stil got money,cos e if you go broke na that time e go finish 😂😂😂












