@egi_nupe Funny, it's because of a court experience, I decided not to do law. Omo defence lawyer dey throw bad lies with straighten face..me wey no Sabi lie, na that day I realize law is not for me