PinnedIsrael@Israelgharee6hThe financial expert who told me to avoid girls onlineβ¦ I just saw him dancing with one offline π1041041191194234237.5K7.5K
Israel@IsraelghareeMay 25, 2022Hey girl, do you specialize in technology? because you turn my software into hardware92922012013.3K3.3K
Israel@IsraelghareeSep 28, 2025Baggy jeans and polo 60k, Senator wear 30k. My boutique man go think say we dey quarrel, he nor know say I don see alternative ππ1301302702701.9K1.9K45K45K
Israel@IsraelghareeOct 26, 2024Replying to @steadydeyI nor go explain pass like this12412429291.6K1.6K223K223K
Israel@IsraelghareeSep 26, 2025Once girl notice say you dey use iPhone 14 upwards, before you even ask for her number, she don ready her mind to give you ππ1721722222221.6K1.6K566K566K
Israel@IsraelghareeOct 2, 2025Ever since girls around me know say I guide but I stingy, dem cor dey respect me ππ60601681681.1K1.1K20K20K
Israel@IsraelghareeAug 14, 2025Me wey dey barb hair of 1500 naira, you say make I buy you bone straight hair of 1.5 million ππ92922012011.1K1.1K25K25K
Israel@IsraelghareeSep 27, 2025I nor dey relationship, but everything wey una dey enjoy for relationship I dey enjoy am for free ππ81812192191.1K1.1K26K26K
Israel@IsraelghareeAug 10, 2025You fit run go village go find wife, make you end up with village OS ππ1551552042041K1K34K34K
Israel@IsraelghareeSep 5, 2025E get the kind hungry wey beat me 2022, I rush refer my other line for Opay. Na I use the referral bonus tey chop ππ86861381381K1K28K28K
Israel@IsraelghareeMay 26, 2022Hey girl, if you were my homework I will do you all night long15152222811811
Israel@IsraelghareeSep 29, 2025Na broke guy dey always be red flag for girls eye, rich guy fit get bad character, make dem still call am green flag ππ10510516816881281218K18K
Israel@IsraelghareeSep 25, 2025I dey inside first bank, one papa just vex close he account for my front just now ππ656511011077277221K21K
Israel@IsraelghareeSep 17, 2025Poverty will humble you so much that when you see people spending freely, it'll look like theyβre wasting their money ππ868620120174274216K16K