user avatar
𝔐𝔄𝔯𝔰𝔥𓃵 †𝔪 🌳
@Generallusia1
BROKE MF🎃// ARSENAL🥇🏆// CONTENT CREATOR👻//CRYPTO TRADER📈📉// WEB3.0 OS
ibi ori gbemide.
Joined February 2022
  • user avatar
    Replying to @Ekitipikin
    Imagine reading heartbreak message from here 😭💔
  • user avatar
    Replying to @TheMahleek and @instablog9ja
    See the joy in this guy face 🤭 una go know say nah him dream be that 😭💔
  • user avatar
    Replying to @niffwizzy15
    @niffwizzy15 nah since 96' Dem dey hold you tight 😭💔
  • user avatar
    Replying to @StillTundeFlex
    So Messi nah barber? Abi Antonela roccuzzo is a tailor's wife?
  • user avatar
    Replying to @Holar_Owo @Big_Ogee and 15 others
    If I see you for paradise I fit craze Sha 🧎
  • user avatar
    Replying to @TheMahleek
    "Nigbati GWR sope under review nhi 86hrs mhi, moni fuck shey bi aye she ri niyi?" 🤦🥹 Mokan keep cooking ni
  • user avatar
    Replying to @iamsmartsheddy and @the_Lawrenz
    And that RAV 4 driver should be banned from buying Toyota products 👍🧎, even if the car nah beetles the Benz eye go see shege for my hand ajeh 👍
  • user avatar
    Replying to @FinnGreatZ
    Abi make I dey sing rubbish put am for audiomack 🤔
  • user avatar
  • user avatar
    E be like say God servant (abdull) go go meet him master very soon 🧎
  • user avatar
  • user avatar
    Replying to @TheMahleek
    But why the height no belong to you 😭 abi nah parody Malik you be? 😭
  • user avatar
    Replying to @toyor_pr
    If things like this sup for my side nah plate I dey wash soft! 😌😔