Na now country hard,
That buhari era na testnet,
Mainnet is live now.
CryptoPidgin
19.9K posts
Everything Web3 in Pidgin 🕵🏽♂️ Building @web3play2learn. Blockchain Advocate, Marketer 🗣️KOL Manager.👨🏾💻
- FG: block binance and restrict all the P2P trading wey dey cus damage to our naira. P2P vendors to FG: 👇🏾👇🏾☠️😪😂
00:00 - My guys Dey write Exams, Me I Dey draw chart 📈 Las las na money all of us Dey find, Na all of us Dey school but different departments.✍🏿 We go meet for Top.🗽
- Airdrop for people wey no get liquidity($) like me to interact with other protocol. If u missed ENS airdrop wey worth $5k or more, don’t miss @ethermail_io airdrop. If u no wan miss out, open dis thread.🧵 nd follow di steps.
- I remembered in 2021 wey EFCC carry one of my guy wey be trader, After all their research, they no see anything but them No believe say person fit Dey make 1MILLION naira every week from trading, naso dem talk say make di guy show proof of work by trading nd…
- Replying to @UnkleAyoNa when I join ‘Man O War’ that year I don know say I no fit continue this military journey make I go use my life do better thing.
- Solana chain: trade memes, swap tokens, hold token,stake = Airdrop 🛸🪂🪂 BNB chain: play games, hold BNB, stake =Airdrop 🪂🪂🪂 EVM : Testnet, retroactive, bridging,zealy task, galaxy task, connect discord, connect Twitter, connect family bank acct, refer all ur community,
- I am Crypto pidgin Analyst,the 1st man to ever teach abt web3 and blockchain in Pidgin Language. Don’t fade me I cook a lot and my food is always delicious.🤤 U can call me agba cook of blockchain.👨🍳😁 Stay tune&follow @Cryptopidgin3 if u wan Dey receive web3 update in pidgin.
- 🚨 🚨 🚨 My X family Abeg I need una help, i and my team Dey come back from our last event, we carried a lot of luggage’s, we stopped at front of GIG(God is good motor) iyana ipaja axis to get a bus wey go carry us go our destination,….
- Today for #GenerationNextforum,I gist di deputy Governor of Lagos & president of @cibnigeria about how we dey use card games entertain& educate people inside di blockchain space for massive adoption Nobody wey go hear abt @Web3Play2Learn Games wey no go wan get one for himself..




















