Pinned
D.๐ต๐น
33.4K posts
spes plenus๐ค๐พ๐ซ
on the road
Born January 27
Joined January 2022
- i like this video gan๐
00:00quote this with your fav trenches/mara video - if una don jam girls wey dey smell once, una go understand why e come tweet am. dem say e no mature๐ญoh update she smells๐
- bombing with gospel songs, maybe God go touch all these cl mind๐ฅฒ
- bro i remember 100lvl i press one big egbon for crystal palace club money, na everyday e dey find me come hostel say make i con fly๐ญ me wey no get passport.I must put am for cult today ๐๐
00:00 - tap in if you are from the the boys community๐ค๐พ๐ฆ
- โwhy is the name on the zelle different from your nameโ
GIF - Replying to @2_cold_nlhplease follow me iโm very cool guy and i follow back๐๐พ










